Difference between revisions of "byforce work"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* baǐfɔ̑swɔ́k
+
* bàìfɔ̑swɔ́k
 
<sm2>Pcm-ng-byforce work.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-byforce work.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-byforce work.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-byforce work.m.ogg</sm2>

Revision as of 17:27, 21 July 2021

Naija

Etymology

From: English by force work

Pronunciation

  • bàìfɔ̑swɔ́k

Play Play

Noun

  • Wetin de tell person make e do sey if e no do am de go suffer am.
  • Na byforce work e dey do.  — (Egbokhare_2020, It's a forced labour he is doing.)
  • Police don catch people wey dey carry small small pikin dey do byforce work.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, The Police have caught the child labour traffickers.)

Translations

  • English: forced labour