Difference between revisions of "coverbeer"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Na | + | * Na di cover wey dem dey put for beer bottle. |
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|De don remove di '''coverbeer'''. |(Egbokhare_2020, They have removed the cap on the beer.)}} |
| − | :* {{ux|dv|'''coverbeer''' | + | :* {{ux|dv|We use '''coverbeer''' take play well well wen we be pikin.|(NSC_2021. When we were kids we played with beer caps.)}} |
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''The cap of | + | * English: ''The cap of beer bottles'' |
Revision as of 12:26, 27 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cover and beer
Pronunciation
- kɔ̀vàbjɛ̂
Noun
- Na di cover wey dem dey put for beer bottle.
- De don remove di coverbeer. — (Egbokhare_2020, They have removed the cap on the beer.)
- We use coverbeer take play well well wen we be pikin. — (NSC_2021. When we were kids we played with beer caps.)
Translations
- English: The cap of beer bottles