Difference between revisions of "i.t.k"

m (EmekaFelixO moved page i.T.K to i.t.k)
(No difference)

Revision as of 20:45, 1 August 2021

Naija

Alternative Forms

itk

Etymology

From : English alphabet I, T and K

Pronunciation

  • áítīkè

Play Play

Noun

  • Person wey dey behave like sey na im get sense/ sabi pass oder people.
  • Your I.T.K too much.  — Egbokhare_2020, Your know-all can be overbearing.)

Synonyms

Translations

  • English: know it all