Difference between revisions of "matching"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 15: | Line 15: | ||
# Beat wey dem beat person | # Beat wey dem beat person | ||
#:* {{ux|dv| Bros, better '''matching''' na im de [[match]] dat guy. |(NSC_2021, Bro, they really beat that guy. | #:* {{ux|dv| Bros, better '''matching''' na im de [[match]] dat guy. |(NSC_2021, Bro, they really beat that guy. | ||
| − | #:* {{ux|dv| If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, '''matching''' go follow you reach house.|NSC_2021, If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave | + | #:* {{ux|dv| If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, '''matching''' go follow you reach house.|NSC_2021, If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English:''unison'', ''beating'' | * English:''unison'', ''beating'' | ||
Revision as of 12:30, 2 August 2021
Naija
Etymology
From English matching
Pronunciation
- máʧìŋ
Noun
- Di way wey tings join join
- Una don dey do matching. — (NSC_2021, You guys are all behaving in unison.)
- No be because two of una dey di same class una go wear matching. — (NSC_2021, Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)
- Beat wey dem beat person
- {{ux|dv| Bros, better matching na im de match dat guy. |(NSC_2021, Bro, they really beat that guy.
- If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, matching go follow you reach house. — NSC_2021, If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)
Translations
- English:unison, beating