Difference between revisions of "teartear"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''tear'' ===Pronunciation=== * tɪȃtɪȃ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Verb=== * Make...") |
(→Naija) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | * Make person or someting | + | * Make person or someting don tear or sey e get hole for body. |
| − | :* {{ux|dv| Dat pikin don '''teartea'''r my certificate wey I put on top table.|( | + | :* {{ux|dv| Dat pikin don '''teartea'''r my certificate wey I put on top table.|(NSC_2021, That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)}} |
:* {{ux|dv| Di cloth don '''teartear''' finish.|(NSC_2021, The cloth is torn.)}} | :* {{ux|dv| Di cloth don '''teartear''' finish.|(NSC_2021, The cloth is torn.)}} | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
| Line 19: | Line 19: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again. | * Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again. | ||
| − | + | :* {{ux|dv| No wear '''teartear''' cloth follow me o.|( NSC_2021, Do not wear a shabby dress with the intention of accompanying me.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| Na so so '''teartear''' paper full di bag.|(NSC_2021, The bag is full of moth-eaten papers.)}} | |
| − | |||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[repair]] | * [[repair]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''shabby, tattered, moth-eaten'' |
Revision as of 14:33, 21 October 2021
Naija
Etymology
- From: English tear
Pronunciation
- tɪȃtɪȃ
Verb
- Make person or someting don tear or sey e get hole for body.
- Dat pikin don teartear my certificate wey I put on top table. — (NSC_2021, That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)
- Di cloth don teartear finish. — (NSC_2021, The cloth is torn.)
Antonym
Translation
- English: torn
Adjective
- Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again.
- No wear teartear cloth follow me o. — ( NSC_2021, Do not wear a shabby dress with the intention of accompanying me.)
- Na so so teartear paper full di bag. — (NSC_2021, The bag is full of moth-eaten papers.)
Antonym
Translation
- English: shabby, tattered, moth-eaten