Difference between revisions of "smalls"
Line 16: | Line 16: | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* [[matter]] | * [[matter]] | ||
− | ==== | + | ====Translations==== |
* English: ''trivial'' | * English: ''trivial'' |
Revision as of 16:00, 25 November 2021
Naija
Etymology
From: English small
Pronunciation
- smɔ̑lz
Adjective
- Sey something no really dey serious or sey no be serious matter.
- Dis mistake na smalls . no worry I go settle ram by tomorrow. — ( NSC_2021, This mistake is nothing serious. Don’t worry I will resolve it tomorrow. )
- Guy dis wan na smalls compare to wetin we see last year. — ( NSC_2021, This is nothing compared to what we faced last year. )
Related forms
Antonym
Translations
- English: trivial