Difference between revisions of "super story"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for the year 2001''. ===Pronunciation=== * sú:pá stòrɪ̀ <sm2>P...")
 
Line 12: Line 12:
 
:* {{ux|dv| Everyting wey you don dey talk na so so '''super story'''. You dey try.|( NSC_2021, Everything you’ve said here is full of exaggeration. You are really good.)}}
 
:* {{ux|dv| Everyting wey you don dey talk na so so '''super story'''. You dey try.|( NSC_2021, Everything you’ve said here is full of exaggeration. You are really good.)}}
 
:* {{ux|dv| I dey ask you simple matter you dey yarn me '''super story'''.|( I am asking you a simple question and you keep exaggerating.)}}
 
:* {{ux|dv| I dey ask you simple matter you dey yarn me '''super story'''.|( I am asking you a simple question and you keep exaggerating.)}}
====Translation====
+
====Translations====
* English: ''exaggerated story''
+
* English: ''an exaggerated story''

Revision as of 16:02, 25 November 2021

Naija

Etymology

From: Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for the year 2001.

Pronunciation

  • sú:pá stòrɪ̀



Noun

  • Story wey pass wetin happen wey be say everyting no be true.
  • Everyting wey you don dey talk na so so super story. You dey try.  — ( NSC_2021, Everything you’ve said here is full of exaggeration. You are really good.)
  • I dey ask you simple matter you dey yarn me super story.  — ( I am asking you a simple question and you keep exaggerating.)

Translations

  • English: an exaggerated story