Difference between revisions of "worldpipo"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#People wey dey di world. | #People wey dey di world. | ||
| − | #:* {{ux|dv|My '''worldpipo''' una good morning.|(NSC_2021, My fellow | + | #:* {{ux|dv|My '''worldpipo''' una good morning.|(NSC_2021, My fellow citizens good morning.)}} |
# People wey dey get bad belle wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do. | # People wey dey get bad belle wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do. | ||
#:* {{ux|dv| I no dey like to show say I get money before '''worldpipo''' go come deal with me.|(NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)}} | #:* {{ux|dv| I no dey like to show say I get money before '''worldpipo''' go come deal with me.|(NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)}} | ||
Revision as of 14:58, 1 December 2021
Naija
Etymology
From: English world and people
Pronunciation
- wɔ̀dpípù
Noun
- People wey dey di world.
- My worldpipo una good morning. — (NSC_2021, My fellow citizens good morning.)
- People wey dey get bad belle wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do.
- I no dey like to show say I get money before worldpipo go come deal with me. — (NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: fellow people, wicked people