Difference between revisions of "choke"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work. | + | * Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work. |
:* {{ux|dv|If person no use '''choke''' choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. |(NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)}} | :* {{ux|dv|If person no use '''choke''' choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. |(NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)}} | ||
Revision as of 03:04, 2 December 2021
Naija
Etymology
From: English choke
Pronunciation
- tʃôk
Noun
- Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.
- If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. — (NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)
Verb
- Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
- For some place for America police fit choke person we dey one arrest if e no one behave. — (NSC_2021, It is lawful in some states in America to place a suspect resisting arrest in a choke-hold.)
- Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
- E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. — (NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)
Translation
- English: to choke someone, to be impressed by someone or something