Difference between revisions of "super story"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From: ''Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for | + | From: ''Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for 2001''. |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * súpá stòrɪ̀ |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-superstory.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-superstory.m.ogg</sm2> |
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 14:16, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for 2001.
Pronunciation
- súpá stòrɪ̀
Noun
- Story wey pass wetin happen wey be say everyting no be true.
- Everyting wey you don dey talk na so so super story. You dey try. — ( NSC_2021, Everything you’ve said here is full of exaggeration. You are really good.)
- I dey ask you simple matter you dey yarn me super story. — ( I am asking you a simple question and you keep exaggerating.)
Translations
- English: an exaggerated story