Difference between revisions of "super story"
(→Naija) |
|||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: ''Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for 2001''. | From: ''Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for 2001''. | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * súpá | + | *súpá stórɪ̀ |
<sm2>Pcm-ng-superstory.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-superstory.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-superstory.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-superstory.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 14:16, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for 2001.
Pronunciation
- súpá stórɪ̀
Noun
- Story wey pass wetin happen wey be say everyting no be true.
- Everyting wey you don dey talk na so so super story. You dey try. — ( NSC_2021, Everything you’ve said here is full of exaggeration. You are really good.)
- I dey ask you simple matter you dey yarn me super story. — ( I am asking you a simple question and you keep exaggerating.)
Translations
- English: an exaggerated story