Difference between revisions of "cut rope"
(→Naija) |
|||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
| − | * Make person dey do like sey na only wetin e want do n aim e go dey do. | + | * Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do. |
| − | + | :* {{ux|dv| Na since when she bi small pikin she don '''cut rope''' for neck.|(NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebellious.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| Sebi you don '''cut rope''' for neck? I dey talk you ma dey answer me. You no con get respect again.|(NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)}} | |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| − | + | * [[cut]] | |
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''deviant, rebellious, out of control'' | ||
Revision as of 14:46, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: cut and rope
Pronunciation
- kɔ́t rôp
Verb phrase
- Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
- Na since when she bi small pikin she don cut rope for neck. — (NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebellious.)
- Sebi you don cut rope for neck? I dey talk you ma dey answer me. You no con get respect again. — (NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)
Related forms
Translation
- English: deviant, rebellious, out of control