Difference between revisions of "style style"
(→Adverb) |
|||
| Line 13: | Line 13: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''cleverly'' | + | * English: ''cleverly'', ''stylishly'' |
Revision as of 18:46, 17 December 2021
Naija
Alternative Form
From: English style
Pronunciation
- staì staí
Adverb
- Make person dey use sense to dey do someting.
- She dey use style style dey ask me if I don marry. — (NSC_201, She cleverly asked if I am married.)
- My elder broder dey use style style dey comot go club for night. — (NSC_2021, My elder brother cleverly leaves the house at night to go to night club.)
Translations
- English: cleverly, stylishly