Difference between revisions of "chop liver"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: Naija chop and English ''liver'' ===Pronunciation=== t͡ʃɔ́p lɪ́và <sm2>Pcm-ng-chop liver.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-chop liver.m.og...")
 
Line 9: Line 9:
 
===Verb Phrase===
 
===Verb Phrase===
 
* Make person no use fear do someting.
 
* Make person no use fear do someting.
−
#: {{ux|dv| E no get wetin easy for dis life. Everyting wey you need do, you must '''chop liver''' take do am. |(NSC_2021, Noting is easy in this life. Everything you have to do, you will have to be bold!)}}
+
:* {{ux|dv| E no get wetin easy for dis life. Everyting wey you need do, you must '''chop liver''' take do am. |(NSC_2021, Noting is easy in this life. Everything you have to do, you will have to be bold!)}}
 
:* {{ux|dv|  You dey follow your papa dey shout? E be like sey you don '''chop liver'''|(NSC_2021, You are in a shouting match with your father? It seems you are really bold now.)}}
 
:* {{ux|dv|  You dey follow your papa dey shout? E be like sey you don '''chop liver'''|(NSC_2021, You are in a shouting match with your father? It seems you are really bold now.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 09:43, 20 December 2021

Naija

Etymology

  • From: Naija chop and English liver

Pronunciation

t͡ʃɔ́p lɪ́và

Play Play

Verb Phrase

  • Make person no use fear do someting.
  • E no get wetin easy for dis life. Everyting wey you need do, you must chop liver take do am.  — (NSC_2021, Noting is easy in this life. Everything you have to do, you will have to be bold!)
  • You dey follow your papa dey shout? E be like sey you don chop liver  — (NSC_2021, You are in a shouting match with your father? It seems you are really bold now.)

Synonym

get mind

Translation

  • English: emboldened