Difference between revisions of "mamito"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From English: ''mama'' and suffix ''-ito'' ===Pronunciation=== màmɪ́tò <sm2>Pcm-ng-mamito.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-mamito.m.ogg</sm2> ===Noun==...")
 
Line 8: Line 8:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
 
* Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
−
#: {{ux|dv| When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct '''mamito''' be dis nah. She [[set]] o.|(When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)}}
+
:* {{ux|dv| When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct '''mamito''' be dis nah. She [[set]] o.|(When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)}}
 
:* {{ux|dv| Landlord know sey im wife na '''mamito'''. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. |(NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)}}
 
:* {{ux|dv| Landlord know sey im wife na '''mamito'''. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. |(NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====

Revision as of 11:14, 20 December 2021

Naija

Etymology

  • From English: mama and suffix -ito

Pronunciation

màmɪ́tò


Noun

  • Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
  • When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct mamito be dis nah. She set o.  — (When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)
  • Landlord know sey im wife na mamito. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house.  — (NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)

Antonym

chikito

Translation

  • English: sugar mummy, cougar, mature lady