Difference between revisions of "chop liver"
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-chop liver.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chop liver.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-chop liver.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-chop liver.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
* Make person no use fear do someting. | * Make person no use fear do someting. | ||
Revision as of 14:41, 11 January 2022
Naija
Etymology
- From: Naija chop and English liver
Pronunciation
t͡ʃɔ́p lɪ́và
Verb Phrase
- Make person no use fear do someting.
- E no get wetin easy for dis life. Everyting wey you need do, you must chop liver take do am. — (NSC_2021, Noting is easy in this life. Everything you have to do, you will have to be bold!)
- You dey follow your papa dey shout? E be like sey you don chop liver — (NSC_2021, You are in a shouting match with your father? It seems you are really bold now.)
Synonym
Translation
- English: emboldened