Difference between revisions of "gragra"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
* gràgrà | * gràgrà | ||
<sm2>Pcm-ng-gragra.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gragra.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-gragra.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-gragra.m.ogg</sm2> |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
Revision as of 09:47, 12 January 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba gìràgìrà (to be troublesome)
Pronunciation
- gràgrà
Adjective
- Make person no dey kulele.
- Dem wan do am gragra. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__80, They want to go about it impatiently.)
Noun
- As person dey do wey be sey e no dey kulele.
- No be sey you go dey do gragra. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)
- Dey dere dey do gragra. Kalampo go soon show — (Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)
- As person dey do yanga.
- If you want follow me comot come make we dey go, no dey do gragra. — (NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)
- No dey do gragra for me. I no send una. — (NSC_Tella_2021, Don't show-off. I don't care.)
Translations
- English: hurry, pride