Difference between revisions of "office"
(→Noun) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Place where people dey stay take work. | + | * Place where people dey stay take work dey collect money. |
:* {{ux|dv|E don happen for '''office'''. |(KAD_06_Cooking_DG__218, It has happened in your office.)}} | :* {{ux|dv|E don happen for '''office'''. |(KAD_06_Cooking_DG__218, It has happened in your office.)}} | ||
:* {{ux|dv|I dey like make my '''office''' near where I dey stay. |(NSC_Legbeti_2021. I like it when my office is close to my home.)}} | :* {{ux|dv|I dey like make my '''office''' near where I dey stay. |(NSC_Legbeti_2021. I like it when my office is close to my home.)}} | ||
Revision as of 14:02, 17 January 2022
Naija
Etymology
From: English office
Pronunciation
- ɔ̀fîs
Noun
- Place where people dey stay take work dey collect money.
- E don happen for office. — (KAD_06_Cooking_DG__218, It has happened in your office.)
- I dey like make my office near where I dey stay. — (NSC_Legbeti_2021. I like it when my office is close to my home.)
- Wetin help me be sey creche dey my office. — (ABJ_GWA_14_Mary-Lifestory_MG__96, My saving grace is the fact that there's a daycare in my office.)
- Haha na real office key. — (LAG_30_Rambling-Conversation_DG__52, Haha, it is a real office's key.)
- Dat one na our head office sha. — (ENU_10_Genus-Investment_DG__3, That one is our head office though.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: office building