Difference between revisions of "ready made"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[readymade]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''ready and made''
 
From: English ''ready and made''

Revision as of 17:38, 20 January 2022

Naija

Alternative Form

readymade

Etymology

From: English ready and made

Pronunciation

  • rɛ̀dìmeȋd

Play Play

Noun

  • Someting wey be new something wey de don sew or do finish wey don ready for people to buy.
  • I buy one readymade wig for market yesterday.  — ( NSC_2021, I bought a ready-to-wear wig at the market yesterday.)
  • Wetin you wan wear go di party? You wan sew am or na readymade you wan wear?  — ( NSC_2021, What are you wearing to the party? Are you sewing it or you are buying a ready-to-wear?)

Antonym

Translation

  • English: ready-to-wear