Difference between revisions of "super story"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
(No difference)

Latest revision as of 11:17, 21 January 2022

Naija

Etymology

From: Na di name of one Nigerian television drama wey Wale Adenuga do wey start for 2001.

Pronunciation

  • súpá stórɪ̀

Play Play

Noun

  • Story wey pass wetin happen wey be say everyting no be true.
  • Everyting wey you don dey talk na so so super story. You dey try.  — ( NSC_2021, Everything you’ve said here is full of exaggeration. You are really good.)
  • I dey ask you simple matter you dey yarn me super story.  — ( I am asking you a simple question and you keep exaggerating.)

Translations

  • English: an exaggerated story