Difference between revisions of "earlymomo"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== early momo ===Etymology=== * From: English: ''early-morning'' ===Pronunciation=== ɛ́límɔ̄mɔ̄ <sm2>Pcm-ng-earlymomo.f.ogg</sm2> <sm...")
 
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot.
 
* Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot.
:* {{ux|dv| If you want go dat babe side, earlymomo na im you go comot house because di place far. |(NSC_2021, If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)}}
+
:* {{ux|dv| If you want go dat babe side, '''earlymomo''' na im you go comot house because di place far. |(NSC_2021, If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)}}
 
:* {{ux|dv| Na '''earlymomo''' e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time. |(NSC_2021, It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)}}
 
:* {{ux|dv| Na '''earlymomo''' e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time. |(NSC_2021, It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)}}
 +
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
[[morning]]
 
[[morning]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: '''dawn'''
 
* English: '''dawn'''

Revision as of 13:14, 24 January 2022

Naija

Alternative Form

early momo

Etymology

  • From: English: early-morning

Pronunciation

ɛ́límɔ̄mɔ̄


Noun

  • Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot.
  • If you want go dat babe side, earlymomo na im you go comot house because di place far.  — (NSC_2021, If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)
  • Na earlymomo e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time.  — (NSC_2021, It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)

Related forms

morning

Translation

  • English: dawn