Difference between revisions of "afternoon"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * | + | * Time of day wey be sey sun dey shine well well. |
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Person say make you come see am for morning make e find way take help you. na '''afternoon''' wey dey so, you still dey sleep|(NSC_2021, Someone asked you to see them in the morning so they can find a way to help you. It's already afternoon and you are still sleeping.)}} |
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Dis hot afternoon na im you dey chop pepper soup? Di mind wey you get no be here.|(NSC_2021, You are eating pepper soup this hot afternoon? You are a different breed? )}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| − | * [[ | + | * [[afternoonfood]] |
| − | |||
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''afternoon'' |
Revision as of 11:11, 14 March 2022
Naija
Etymology
- From: English afternoon
Pronunciation
- ɑ́ftùnún
Noun
- Time of day wey be sey sun dey shine well well.
- Person say make you come see am for morning make e find way take help you. na afternoon wey dey so, you still dey sleep — (NSC_2021, Someone asked you to see them in the morning so they can find a way to help you. It's already afternoon and you are still sleeping.)
- Dis hot afternoon na im you dey chop pepper soup? Di mind wey you get no be here. — (NSC_2021, You are eating pepper soup this hot afternoon? You are a different breed? )
Related forms
Translation
- English: afternoon