Difference between revisions of "afternoon"

Line 10: Line 10:
 
* Time of day wey be sey sun dey shine well well.
 
* Time of day wey be sey sun dey shine well well.
 
:* {{ux|dv| Person say make you come see am for morning make e find way take help you. na '''afternoon''' wey dey so, you still dey sleep|(NSC_2021, Someone asked you to see them in the morning so they can find a way to help you. It's already afternoon and you are still sleeping.)}}
 
:* {{ux|dv| Dis hot afternoon na im you dey chop pepper soup? Di mind wey you get no be here.|(NSC_2021, You are eating pepper soup this hot afternoon? You are a different breed? )}}
+
:* {{ux|dv| Dis hot afternoon na im you dey chop pepper soup? Di mind wey you get no be here.|(NSC_2021, You are eating pepper soup this hot afternoon? You are a different breed.)}}
  
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 13:19, 14 March 2022

Naija

Etymology

  • From: English afternoon

Pronunciation

  • ɑ́ftùnún

Noun

  • Time of day wey be sey sun dey shine well well.
  • Person say make you come see am for morning make e find way take help you. na afternoon wey dey so, you still dey sleep  — (NSC_2021, Someone asked you to see them in the morning so they can find a way to help you. It's already afternoon and you are still sleeping.)
  • Dis hot afternoon na im you dey chop pepper soup? Di mind wey you get no be here.  — (NSC_2021, You are eating pepper soup this hot afternoon? You are a different breed.)

Related forms

Translation

  • English: afternoon