Difference between revisions of "gragra"

Line 18: Line 18:
 
# As person dey do wey be sey e no dey [[kulele]].
 
# As person dey do wey be sey e no dey [[kulele]].
 
#:* {{ux|dv|No be sey you go dey do '''gragra'''. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)}}
 
#:* {{ux|dv|No be sey you go dey do '''gragra'''. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)}}
−
#:* {{ux|dv| Dey dere dey do '''gragra'''. [[Kalampo]] go soon show|(Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dey dere dey do '''gragra'''. [[Kalampo]] go soon show. |(Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)}}
 
# As person dey do [[yanga]].
 
# As person dey do [[yanga]].
 
#:* {{ux|dv| If you want follow me comot come make we dey go, no dey do '''gragra'''. |(NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)}}
 
#:* {{ux|dv| If you want follow me comot come make we dey go, no dey do '''gragra'''. |(NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)}}

Revision as of 02:30, 24 September 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba gìràgìrà (to be troublesome)

Pronunciation

  • gràgrà

Play Play

Adjective

  • Dem wan do am gragra.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__80, They want to go about it impatiently.)

Noun

  1. As person dey do wey be sey e no dey kulele.
    • No be sey you go dey do gragra.  — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)
    • Dey dere dey do gragra. Kalampo go soon show.  — (Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)
  2. As person dey do yanga.
    • If you want follow me comot come make we dey go, no dey do gragra.  — (NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)
    • No dey do gragra for me. I no send una.  — (NSC_2021, Don't show-off. I don't care.)

Translations

  • English: hurry, pride