Difference between revisions of "choke"

Line 14: Line 14:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
 
# Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
−
#:* {{ux|dv|For some place for America police fit '''choke''' person we dey one arrest if e no one behave. |(NSC_2021, It is lawful in some states in America to place a suspect resisting arrest in a choke-hold.)}}
+
#:* {{ux|dv|E get person [[wey]] dey teach pipo how to fight even if person dey '''choke''' dem. |(There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))}}
 
# Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
 
# Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
 
#:* {{ux|dv|E get wetin fit '''choke''' me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. |(NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)}}
 
Revision as of 05:30, 11 November 2022

Naija

Etymology

From: English choke

Pronunciation

  • tʃôk

Play Play

Noun

  • Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.
  • If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai.  — (NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)

Verb

  1. Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
    • E get person wey dey teach pipo how to fight even if person dey choke dem.  — (There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))
  2. Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
    • E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first.  — (NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)

Translation

  • English: to choke someone, to be impressed by someone or something