Difference between revisions of "longatrot"

Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* lɔ̀ng àtrôt
+
* lɔ̀ŋgàtrôt
 
<sm2>Pcm-ng-longatrot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-longatrot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-longatrot.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-longatrot.m.ogg</sm2>

Revision as of 08:14, 16 November 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English long and throat

Pronunciation

  • lɔ̀ŋgàtrôt

Play


Noun

  • Make person too dey chuk eye for wetin no be im own.
  • Pikin wey get longatrot need make de help am, or na prison go end am.  —  (NSC_2021, A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)
  • longatrot na wetin dey make people dey chop government money.  — (NSC_2021, Greed is the reason people embezzle government funds.)

Translations

  • English: greed

Adjective

  • Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own.
  • Why you still dey ask make e give you extra, you be longatrot o.  —  (NSC_2021, Why are you still asking for extra, you are greedy!)

Translations

  • English: greedy