Difference between revisions of "nkoo"
(No difference)
| |
Revision as of 09:30, 25 January 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Yoruba nko
Pronunciation
ńkɔ́
Adverb
- Word wey de dey use dey ask question of how tings dey.
- Your own nko? Na person own you sabi talk. — (NSC_2021, What of yours? All you know is to talk about someone else's.)
- Dis one nko? E no good? — (NSC_2021, How about this one? Is it not good?)
Translation
- English: then?