Difference between revisions of "agbani"
Line 11: | Line 11: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey woman [[lepa]], con fine join. | * Sey woman [[lepa]], con fine join. | ||
− | :* {{ux|dv| Who be '''agbani''' no need excercise. |( | + | :* {{ux|dv| Who be '''agbani''' no need excercise. |(A slim person has no need for exercise.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[lepa]] | * [[lepa]] |
Latest revision as of 11:17, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: Di name Agbani Darego, who be Nigerian model and beauty queen who win di Miss World for 2001. Na she be di first African wey win Miss World.
Pronunciation
- àgbànì
Adjective
- Sey woman lepa, con fine join.
- Who be agbani no need excercise. — (A slim person has no need for exercise.)
Synonyms
Translations
- English: slim and pretty