Difference between revisions of "akara"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
* Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball. | * Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball. | ||
:* {{ux|dv| Since dem born me, I never see who sabi fry '''akara''' like Ijesha women. |(NSC_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)}} | :* {{ux|dv| Since dem born me, I never see who sabi fry '''akara''' like Ijesha women. |(NSC_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)}} | ||
− | :* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |( | + | :* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |(If I eat fried beanballs, I fart uncontrollably.)}} |
:* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )}} | :* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== |
Revision as of 12:54, 20 April 2023
Naija
Etymology
From Yoruba: akara (bean cake)
Pronunciation
- àkàrà
Noun
- Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball.
- Since dem born me, I never see who sabi fry akara like Ijesha women. — (NSC_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)
- If I eat akara, I go dey mess. — (If I eat fried beanballs, I fart uncontrollably.)
- Na every time e dey buy akara give Ekwefi carry go home for Ezinma. — (katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )
Translation
- English: akara, bean cake
Adjective
- Make someting no serious, like small pikin ting.
- comot for here! You think say na akamu and akara matter na im we dey talk for here? — (NSC_2020. Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)
- You know, we dey go akara school dat time. — (WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)
Translations
- English: childish, irrelevant