Difference between revisions of "choke"
(→Usage) |
(→Verb) |
||
| (14 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-choke.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-choke.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Noun=== |
| − | === | + | * Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work. |
| − | # | + | :* {{ux|dv|If person no use '''choke''' choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. |(If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)}} |
| − | #: {{ux|dv| | + | |
| − | # | + | ===Verb=== |
| − | #: {{ux|dv| | + | # Sey person press person or animal neck make e no fit breat. |
| − | + | #:* {{ux|dv|E get person [[wey]] dey teach pipo how to fight even if person dey '''choke''' dem. |(There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))}} | |
| − | + | # Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish. | |
| − | + | #:* {{ux|dv|E get wetin fit '''choke''' me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. |(It would take more than Messi winning another Champions League crown to really impress me; let him win the world cup.)}} | |
| + | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''to choke someone'', ''to be impressed by someone or something'' | ||
Latest revision as of 19:06, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English choke
Pronunciation
- tʃôk
Noun
- Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.
- If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. — (If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)
Verb
- Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
- E get person wey dey teach pipo how to fight even if person dey choke dem. — (There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))
- Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
- E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. — (It would take more than Messi winning another Champions League crown to really impress me; let him win the world cup.)
Translation
- English: to choke someone, to be impressed by someone or something