Difference between revisions of "cornercorner"
| (2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 7: | Line 7: | ||
* kɔ̀nàkɔ́ná | * kɔ̀nàkɔ́ná | ||
<sm2>Pcm-ng-corner corner.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-corner corner.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-cornercorner.m.ogg</sm2> |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | * | + | * When person no dey straight forward. |
| − | :* {{ux|dv|All dese '''cornercorner''' things wey you dey do, e go finish you o. |( | + | :* {{ux|dv|All dese '''cornercorner''' things wey you dey do, e go finish you o. |(All these sneaky things you do will put you in trouble.)}} |
| − | :* {{ux|dv|Di man sabi '''cornercorner''' way die!. |( | + | :* {{ux|dv|Di man sabi '''cornercorner''' way die!. |(The man's ways are very crafty.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Latest revision as of 19:39, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English corner
Pronunciation
- kɔ̀nàkɔ́ná
Adjective
- When person no dey straight forward.
- All dese cornercorner things wey you dey do, e go finish you o. — (All these sneaky things you do will put you in trouble.)
- Di man sabi cornercorner way die!. — (The man's ways are very crafty.)
Synonyms
Translations
- English: cunning, crafty