Difference between revisions of "cram"
(→Verb) |
|||
| (10 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: English ''cram'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* krâm | * krâm | ||
<sm2>Pcm-ng-cram.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cram.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-cram.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-cram.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | * Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am. | |
| − | + | :* {{ux|dv|I don '''cram''' di book for head. |(I have memorised the book.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|I '''cram''' di style for head from di day I see her wear am. |( I had memorised the style from the day I saw it on her.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|Di way di guy dey call her number everytime show sey e don '''cram''' am for head.|(His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | + | English: ''memorize'' | |
Latest revision as of 19:50, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English cram
Pronunciation
- krâm
Verb
- Make person sabi someting for head without sey im carry book dey look am.
- I don cram di book for head. — (I have memorised the book.)
- I cram di style for head from di day I see her wear am. — ( I had memorised the style from the day I saw it on her.)
- Di way di guy dey call her number everytime show sey e don cram am for head. — (His ceaseless calls shows he must have memorised her number.)
Translations
English: memorize