Difference between revisions of "cut rope"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
−
* Make person dey do like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
+
* Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Na since when she be small pikin she don '''cut rope''' .|(Since when she was a little child she has been acting rebelliously.)}}
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
:* {{ux|dv| Sebi you don '''cut rope'''? I dey talk you [[ma]] dey answer me. You no con get respect again.|(You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have any respect for me.)}}
−
===Related forms===
+
 
−
====Synonym====
+
====Related forms====
−
====Antonym====
+
* [[cut]]
 +
====Synonyms====
 +
* [[tear eye]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''deviant, rebellious, out of control''

Latest revision as of 20:00, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: cut and rope

Pronunciation

  • kɔ́t rôp

Play Play

Verb phrase

  • Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
  • Na since when she be small pikin she don cut rope .  — (Since when she was a little child she has been acting rebelliously.)
  • Sebi you don cut rope? I dey talk you ma dey answer me. You no con get respect again.  — (You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have any respect for me.)

Related forms

Synonyms

Translation

  • English: deviant, rebellious, out of control