Difference between revisions of "earlymomo"

 
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot.
 
* Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot.
−
:* {{ux|dv| If you want go dat babe side, '''earlymomo''' na im you go comot house because di place far. |(NSC_2021, If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)}}
+
:* {{ux|dv| If you want go dat babe side, '''earlymomo''' na im you go comot house because di place far. |(If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)}}
−
:* {{ux|dv| Na '''earlymomo''' e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time. |(NSC_2021, It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)}}
+
:* {{ux|dv| Na '''earlymomo''' e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time. |(It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 09:32, 5 May 2023

Naija

Alternative Form

early momo

Etymology

  • From: English: early-morning

Pronunciation

ɛ́límɔ̄mɔ̄


Noun

  • Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot.
  • If you want go dat babe side, earlymomo na im you go comot house because di place far.  — (If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)
  • Na earlymomo e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time.  — (It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)

Related forms

morning

Translation

  • English: dawn