Difference between revisions of "efiko"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Person wey like to dey read book wey con sabi book join.
 
* Person wey like to dey read book wey con sabi book join.
:* {{ux|dv| Na only me be '''efiko''' for dat house. I no dey play with book.|(NSC_2021, I am the only bookworm in the family. I don’t joke with my studies.)}}
+
:* {{ux|dv| Na only me be '''efiko''' for dat house. I no dey play with book.|(I am the only bookworm in the family. I don’t joke with my studies.)}}
:* {{ux|dv| '''Efiko''' how far? You no dey go party again?|(NSC_2021, Bookworm how are you? Will you be attending the party?)}}
+
:* {{ux|dv| '''Efiko''' how far? You no dey go party again?|(Bookworm how are you? Will you be attending the party?)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[olodo]], [[ododyo]]
 
* [[olodo]], [[ododyo]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''bookworm''
 
* English: ''bookworm''

Revision as of 11:34, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba efiwe

Pronunciation

  • ɛ̀fíkò

Play Play

Noun

  • Person wey like to dey read book wey con sabi book join.
  • Na only me be efiko for dat house. I no dey play with book.  — (I am the only bookworm in the family. I don’t joke with my studies.)
  • Efiko how far? You no dey go party again?  — (Bookworm how are you? Will you be attending the party?)

Antonym

Translation

  • English: bookworm