Difference between revisions of "konkri"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Someting wey de dey make when dey mix water, sand, cement and small stone wey go con hard. Dem dey use am build house. | # Someting wey de dey make when dey mix water, sand, cement and small stone wey go con hard. Dem dey use am build house. | ||
− | #:* {{ux|dv| Our oga say make no body pass dat side as di '''konkri''' never dry finish.|( | + | #:* {{ux|dv| Our oga say make no body pass dat side as di '''konkri''' never dry finish.|( The boss has instructed that no one should pass through this way, since the concrete is not yet hardened.)}} |
# Person wey im work na to dey build wall and house with [[block]]. | # Person wey im work na to dey build wall and house with [[block]]. | ||
− | #:* {{ux|dv|E be like say dat man dey do '''konkri''' for here.|( | + | #:* {{ux|dv|E be like say dat man dey do '''konkri''' for here.|(It seems as if the man works here as a bricklayer.)}} |
# Make person dey suffer. | # Make person dey suffer. | ||
− | #:* {{ux|dv| He don see serious '''konri''' for dis life.|( | + | #:* {{ux|dv| He don see serious '''konri''' for dis life.|(He has experienced a lot of hardship.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''concrete, bricklayer, suffering'' | * English: ''concrete, bricklayer, suffering'' |
Latest revision as of 17:04, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English concrete
Pronunciation
- kɔ̀nkrɪ́
Noun
- Someting wey de dey make when dey mix water, sand, cement and small stone wey go con hard. Dem dey use am build house.
- Our oga say make no body pass dat side as di konkri never dry finish. — ( The boss has instructed that no one should pass through this way, since the concrete is not yet hardened.)
- Person wey im work na to dey build wall and house with block.
- E be like say dat man dey do konkri for here. — (It seems as if the man works here as a bricklayer.)
- Make person dey suffer.
- He don see serious konri for dis life. — (He has experienced a lot of hardship.)
Translations
- English: concrete, bricklayer, suffering