Difference between revisions of "longatrot"
(→Noun) |
|||
| (One intermediate revision by the same user not shown) | |||
| Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Make person too dey chuk eye for wetin no be im own. | * Make person too dey chuk eye for wetin no be im own. | ||
| − | :* {{ux|dv| Pikin wey get '''longatrot''' need make de help am, or na prison go end am.| ( | + | :* {{ux|dv| Pikin wey get '''longatrot''' need make de help am, or na prison go end am.| (A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)}} |
| − | :* {{ux|dv| '''longatrot''' na wetin dey make people dey chop government money. |( | + | :* {{ux|dv| '''longatrot''' na wetin dey make people dey chop government money. |(Greed is the reason people embezzle government funds.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| Line 21: | Line 21: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own. | * Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own. | ||
| − | :* {{ux|dv| Why you still dey ask make e give you extra, you be '''longatrot o.''' | ( | + | :* {{ux|dv| Why you still dey ask make e give you extra, you be '''longatrot o.''' | (Why are you still asking for extra, you are greedy!)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''greedy'' | * English: ''greedy'' | ||
Latest revision as of 16:28, 3 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English long and throat
Pronunciation
- lɔ̀ŋgàtrôt
Noun
- Make person too dey chuk eye for wetin no be im own.
- Pikin wey get longatrot need make de help am, or na prison go end am. — (A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)
- longatrot na wetin dey make people dey chop government money. — (Greed is the reason people embezzle government funds.)
Translations
- English: greed
Adjective
- Person wey too dey chuk eye for wetin no be im own.
- Why you still dey ask make e give you extra, you be longatrot o. — (Why are you still asking for extra, you are greedy!)
Translations
- English: greedy