Difference between revisions of "mamito"

 
(2 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
màmɪ́tò
 
màmɪ́tò
<sm2>Pcm-ng-mamito.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-mamitto.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mamito.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mamito.m.ogg</sm2>
 +
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
 
* Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
 
:* {{ux|dv| When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct '''mamito''' be dis nah. She [[set]] o.|(When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)}}
 
:* {{ux|dv| When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct '''mamito''' be dis nah. She [[set]] o.|(When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)}}
:* {{ux|dv| Landlord know sey im wife na '''mamito'''. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. |(NSC_2021, The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)}}
+
:* {{ux|dv| Landlord know sey im wife na '''mamito'''. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. |(The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
[[chikito]]
 
[[chikito]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''sugar mummy'', ''cougar'', ''mature lady''
 
* English: ''sugar mummy'', ''cougar'', ''mature lady''

Latest revision as of 18:47, 3 June 2023

Naija

Etymology

  • From English: mama and suffix -ito

Pronunciation

màmɪ́tò Play


Noun

  • Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
  • When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct mamito be dis nah. She set o.  — (When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)
  • Landlord know sey im wife na mamito. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house.  — (The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)

Antonym

chikito

Translation

  • English: sugar mummy, cougar, mature lady