Difference between revisions of "man know man"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin dey happen wey be sey person dey use because e know person dey get someting. | * Wetin dey happen wey be sey person dey use because e know person dey get someting. | ||
− | :* {{ux|dv| You don use '''man know man''' take get di contract, sha do am well. Because di man wey you know no go save your from stone. |( | + | :* {{ux|dv| You don use '''man know man''' take get di contract, sha do am well. Because di man wey you know no go save your from stone. |(You have used your influence to get the contract, make sure you do it well. Because your influence won't save you from being stoned.)}} |
− | :* {{ux|dv| People go dey read, you dey play because you know sey '''man know man''' go work for you.| While people are studying, you'll be playing because you know that you'll use your influence to get things done.)}} | + | :* {{ux|dv| People go dey read, you dey play because you know sey '''man know man''' go work for you.| (While people are studying, you'll be playing because you know that you'll use your influence to get things done.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[connection]] | [[connection]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''influence'' | * English: ''influence'' |
Latest revision as of 18:48, 3 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English man know man
Pronunciation
mán nō màn
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person dey use because e know person dey get someting.
- You don use man know man take get di contract, sha do am well. Because di man wey you know no go save your from stone. — (You have used your influence to get the contract, make sure you do it well. Because your influence won't save you from being stoned.)
- People go dey read, you dey play because you know sey man know man go work for you. — (While people are studying, you'll be playing because you know that you'll use your influence to get things done.)
Synonym
Translation
- English: influence