Difference between revisions of "ntor"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 11: Line 11:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
# Wetin de dey tell person wey be sey  bad ting wey do person good for am.
 
# Wetin de dey tell person wey be sey  bad ting wey do person good for am.
#:* {{ux|dv| I no tell you? You no dey gree hear word! '''Ntor''! |(NSC_2021, Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)}}
+
#:* {{ux|dv| I no tell you? You no dey gree hear word! '''Ntor'''! |(Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)}}
#:* {{ux|dv| You don see as e dey be, shey? '''Ntor'''. |(NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)}}
+
#:* {{ux|dv| You don see as e dey be, shey? '''Ntor'''. |(You have seen how things play out, right? You deserve it.)}}
# Wetin small small pikin dem de use to insult demself wey go pain di oder person. Dem go carry [[one]] one hand use darg [[eye]] come down con comot tongue for outside.
+
# Wetin small small pikin dem de use dey  yab anoder person. Dem go carry one one hand use drag  eye come down con comot tongue for outside.
#:* {{ux|dv| See as dis pikin dey cry say im broder do am '''ntorr'''.|(NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)}}
+
#:* {{ux|dv| See as dis pikin dey cry say im broder do am '''ntor'''.|(Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)}}
#:* {{ux|dv| As e fall for ground all of dem shout say '''ntorr'''.|(NSC_2021, When he fell on the fall, his friends told him it was good for him.)}}
+
#:* {{ux|dv| As e fall for ground all of dem shout say '''ntor'''.|(As he fell on the ground, all his friends shouted that it served him right.)}}
 
 
 
 
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[sorry]]
 
* [[sorry]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''You deserve it'', ''good for you''
 
* English: ''You deserve it'', ''good for you''

Latest revision as of 04:59, 4 June 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ńtɔ̀ɔ̂

Play Play

Interjection

  1. Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am.
    • I no tell you? You no dey gree hear word! Ntor!  — (Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)
    • You don see as e dey be, shey? Ntor.  — (You have seen how things play out, right? You deserve it.)
  2. Wetin small small pikin dem de use dey yab anoder person. Dem go carry one one hand use drag eye come down con comot tongue for outside.
    • See as dis pikin dey cry say im broder do am ntor.  — (Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)
    • As e fall for ground all of dem shout say ntor.  — (As he fell on the ground, all his friends shouted that it served him right.)

Antonym

Translation

  • English: You deserve it, good for you