Difference between revisions of "pele"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== kpele ===Etymology=== * From: Yoruba ''pele'' (''take care'' / ''sorry'') ===Pronunciation=== kpɛ̀lɛ̌ <sm2>Pcm-ng-pele.f.ogg</sm2> <s...")
 
 
Line 10: Line 10:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
* Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
 
* Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
:* {{ux|dv| '''Pele''' boss. I no see cab na im make I come late.|(NSC_2021, Sorry sir. I didn't see a cab that's why I came late.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Pele''' boss. I no see cab na im make I come late.|(Sorry sir. I didn't see a cab that's why I came late.)}}
:* {{ux|dv| De no go do anyting, but if bad ting go sup now, de go begin people make de come tell us '''pele''' '''pele'''. '''Pele''' na di road wey dey suppose fix? |(NSC_2021, They  won't do anything, but if a mishap occurs, they'll send people to visit us and apologize. Are apologies the roads they are supposed to fix?)}}
+
:* {{ux|dv| De no go do anyting, but if bad ting go sup now, de go begin people make de come tell us '''pele''' '''pele'''. '''Pele''' na di road wey dey suppose fix? |(They  won't do anything, but if a mishap occurs, they'll send people to visit us and apologize. Are apologies the roads they are supposed to fix?)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
[[doh]], [[sorry]]
 
[[doh]], [[sorry]]

Latest revision as of 10:34, 5 June 2023

Naija

Alternative Form

kpele

Etymology

  • From: Yoruba pele (take care / sorry)

Pronunciation

kpɛ̀lɛ̌


Interjection

  • Wetin de dey tell person make someting no really pain am.
  • Pele boss. I no see cab na im make I come late.  — (Sorry sir. I didn't see a cab that's why I came late.)
  • De no go do anyting, but if bad ting go sup now, de go begin people make de come tell us pele pele. Pele na di road wey dey suppose fix?  — (They won't do anything, but if a mishap occurs, they'll send people to visit us and apologize. Are apologies the roads they are supposed to fix?)

Synonym

doh, sorry

Antonym

ntor

Translation

  • English: sorry