Difference between revisions of "restaurant"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...") |
(→Noun) |
||
| (14 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''restaurant'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | * rɛ̀stɔ́rânt |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-resturant.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-restuarant.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | * Place wey fine [[wellwell]] wey deir food dey cost wey people dey [[siddon]] dey chop food wey dey buy. | |
| − | + | :* {{ux|dv|I dey go '''restaurant''' for afternoon to chop food. |( I eat lunch every afternoon at the restaurant.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| As big girl wey I be, I no dey chop food for [[buka]]. Na only '''restaurant''' I dey chop.|( As a big girl that I am, I do not eat in beanery. I eat only in expensive restaurant.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | * [[buka]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''restaurant'' | ||
Latest revision as of 09:15, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English restaurant
Pronunciation
- rɛ̀stɔ́rânt
Noun
- I dey go restaurant for afternoon to chop food. — ( I eat lunch every afternoon at the restaurant.)
- As big girl wey I be, I no dey chop food for buka. Na only restaurant I dey chop. — ( As a big girl that I am, I do not eat in beanery. I eat only in expensive restaurant.)
Synonym
Translation
- English: restaurant