Difference between revisions of "shake body"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''shake'' and ''body'' ===Pronunciation=== ʃék bɔ̀dɪ́ <sm2>Pcm-ng-shake body.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-shake body.m.ogg</sm2> =...")
 
 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-shake body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shake body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-shake body.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-shake body.m.ogg</sm2>
 +
 
===Verb Phrase===
 
===Verb Phrase===
 
# Make person do someting wey go let anoder ting happen.
 
# Make person do someting wey go let anoder ting happen.
#:* {{ux|dv| We don dey wait am since, oga never even '''shake body''' o. |(NSC_2021, We have been waiting for him since, the boss has not made any moves.)}}
+
#:* {{ux|dv| We don dey wait am since, oga never even '''shake body''' o. |(We have been waiting for him since, the boss has not made any moves.)}}
#:*  {{ux|dv| Which one be make I '''shake body''', you don pay? |(NSC_2021, What do you mean by I should do something? Have you paid?)}}
+
#:*  {{ux|dv| Which one be make I '''shake body''', you don pay? |( What do you mean by I should do something? Have you paid?)}}
 
#  Make person give person someting
 
#  Make person give person someting
#:* {{ux|dv| You and dat officer go tay for here, just '''shake body''' make you dey waka dey go. Be like you like sleep for dis road today. |(NSC-2021, You and that officer will spend a long time here, just give me something so you can leave. It seems you want to sleep on the road today.)}}
+
#:* {{ux|dv| You and dat officer go tay for here, just '''shake body''' make you dey waka dey go. Be like you like sleep for dis road today. |(You and that officer will spend a long time here, just give me something so you can leave. It seems you want to sleep on the road today.)}}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''make moves'', ''give something''
 
* English: ''make moves'', ''give something''

Latest revision as of 12:27, 5 June 2023

Naija

Etymology

  • From: English shake and body

Pronunciation

ʃék bɔ̀dɪ́

Play Play

Verb Phrase

  1. Make person do someting wey go let anoder ting happen.
    • We don dey wait am since, oga never even shake body o.  — (We have been waiting for him since, the boss has not made any moves.)
    • Which one be make I shake body, you don pay?  — ( What do you mean by I should do something? Have you paid?)
  2. Make person give person someting
    • You and dat officer go tay for here, just shake body make you dey waka dey go. Be like you like sleep for dis road today.  — (You and that officer will spend a long time here, just give me something so you can leave. It seems you want to sleep on the road today.)

Translation

  • English: make moves, give something