Difference between revisions of "sky"
(→Noun) |
|||
(3 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* skáì | * skáì | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-skyy.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-sky.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-sky.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Anoder namer wey de dey call fifty naira. |
− | #:* {{ux|dv| Give me '''sky''' make I use | + | #:* {{ux|dv| Give me '''sky''' make I use see front. I dey H.|(Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)}} |
+ | #:* {{ux|dv| Dat uncle mind dey back. I help am sweep everywhere for im house. Even '''sky''' e no see give me.|(That man is mean. I swept everywhere in his house and he could not even give me fifty naira.)}} | ||
# Wetin dey like wool wey dey cover up. | # Wetin dey like wool wey dey cover up. | ||
#:* {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)}} | #:* {{ux|dv| Di one wey dey fly for di '''sky'''? |(IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)}} |
Latest revision as of 18:29, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: sky
Pronunciation
- skáì
Noun
- Anoder namer wey de dey call fifty naira.
- Give me sky make I use see front. I dey H. — (Give me fifty naira note to meet my needs. I am hungry.)
- Dat uncle mind dey back. I help am sweep everywhere for im house. Even sky e no see give me. — (That man is mean. I swept everywhere in his house and he could not even give me fifty naira.)
- Wetin dey like wool wey dey cover up.
- Di one wey dey fly for di sky? — (IBA_10_Recession_DG__23, The one that flies in the sky?)
- Na so Okonkwo begin watch sky everyday whether e go see sign say rain go fall. — (katakata__856, Okonkwo started watching the sky everyday in search of a sign to see if it would rain.)
Translations
- English: fifty naira, sky