Difference between revisions of "smalls"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* smɔ̑lz
 
* smɔ̑lz
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-smalls.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-smalls.m.ogg</sm2>
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey something no really dey serious or sey no be serious matter.
 
* Sey something no really dey serious or sey no be serious matter.
:* {{ux|dv| Dis mistake na '''smalls''' . no worry I go settle ram by tomorrow. |( NSC_2021, This mistake is nothing serious. Don’t worry I will resolve it tomorrow. )}}
+
:* {{ux|dv| Dis mistake na '''smalls''' . no worry I go settle ram by tomorrow. |(This mistake is nothing serious. Don’t worry I will resolve it tomorrow. )}}
:* {{ux|dv| Guy dis wan na '''smalls''' compare to wetin we see last year. |( NSC_2021, This is nothing compared to what we faced last year. )}}
+
:* {{ux|dv| Guy dis wan na '''smalls''' compare to wetin we see last year. |(This is nothing compared to what we faced last year.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 18:31, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English small

Pronunciation

  • smɔ̑lz

Play Play

Adjective

  • Sey something no really dey serious or sey no be serious matter.
  • Dis mistake na smalls . no worry I go settle ram by tomorrow.  — (This mistake is nothing serious. Don’t worry I will resolve it tomorrow. )
  • Guy dis wan na smalls compare to wetin we see last year.  — (This is nothing compared to what we faced last year.)

Related forms

Antonym

Translations

  • English: trivial