Difference between revisions of "wording"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make two people dey follow one anoder talk. | * Make two people dey follow one anoder talk. | ||
| − | :* {{ux|dv|I dey get some '''wording''' wit my guys for outside.|( | + | :* {{ux|dv|I dey get some '''wording''' wit my guys for outside.|(I am having a conversation with my friends outside.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Which kind '''wording''' you dey [[yarn]] since with oga.|( | + | :* {{ux|dv| Which kind '''wording''' you dey [[yarn]] since with oga.|(What have you been discussing with the boss since.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[word]] | * [[word]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ‘’converse, discuss’’ | * English: ‘’converse, discuss’’ | ||
Latest revision as of 18:36, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English wording
Pronunciation
- wɔ́dɪ̀n
Verb
- Make two people dey follow one anoder talk.
- I dey get some wording wit my guys for outside. — (I am having a conversation with my friends outside.)
- Which kind wording you dey yarn since with oga. — (What have you been discussing with the boss since.)
Related forms
Translation
- English: ‘’converse, discuss’’