Difference between revisions of "adoncare"
(→Noun) |
|||
(24 intermediate revisions by 8 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | + | [[I don care]] | |
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''I don't care.'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * àdɔ̀nkjá | |
<sm2>Pcm-ng-adoncare.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-adoncare.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-adoncare.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-adoncare.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | * Make person no take someting serious. |
− | + | :* {{ux|dv|Me I no just like di way my husband carry dey do '''adoncare''' wit my market matter.|(I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|[[countrypeople]] know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do '''adoncare''' put.|(The masses are aware that the government does not care about the poor.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: '''negligence'', ''nonchalance'', ''levity'' |
Latest revision as of 18:49, 13 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: I don't care.
Pronunciation
- àdɔ̀nkjá
Noun
- Make person no take someting serious.
- Me I no just like di way my husband carry dey do adoncare wit my market matter. — (I do not like the way my husband behave nonchalantly about my business.)
- countrypeople know sey anyting wey go favour poor people na im government dey do adoncare put. — (The masses are aware that the government does not care about the poor.)
Translations
- English: 'negligence, nonchalance, levity