Difference between revisions of "afternoon"

Line 3: Line 3:
 
* From: English ''afternoon''
 
* From: English ''afternoon''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* ɑ́ftùnún
+
* ɑ́ftùnûn
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon.m.ogg</sm2>

Revision as of 17:21, 13 February 2024

Naija

Etymology

  • From: English afternoon

Pronunciation

  • ɑ́ftùnûn


Noun

  • Time of day wey be sey sun dey shine well well.
  • Person say make you come see am for morning make e find way take help you. na afternoon wey dey so, you still dey sleep  — (NSC_2021, Someone asked you to see them in the morning so they can find a way to help you. It's already afternoon and you are still sleeping.)
  • Dis hot afternoon na im you dey chop pepper soup? Di mind wey you get no be here.  — (NSC_2021, You are eating pepper soup this hot afternoon? You are a different breed.)

Related forms

Translation

  • English: afternoon