Difference between revisions of "afternoon"

 
(4 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
* From: English ''afternoon'' and ''food''
+
* From: English ''afternoon''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* ɑ́ftùnún
+
* ɑ́ftùnûn
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
* Food wey de dey chop when night don reach.
+
* Time of day wey be sey sun dey shine well well.
−
:* {{ux|dv| Na person wey get money dey chop '''afternoon food'''.|(NSC_2021, Only those with money can afford to eat lunch.)}}
+
:* {{ux|dv| Person say make you come see am for morning make e find way take help you. na '''afternoon''' we dey so, you still dey sleep|(NSC_2021, Someone asked you to see them in the morning so they can find a way to help you. It's already afternoon and you are still sleeping.)}}
−
:* {{ux|dv| [[Paddy]] me dey go chop '''afternoon food''' o.|(NSC_2021, Friend, I am going to have lunch.)}}
+
:* {{ux|dv| Dis hot afternoon na im you dey chop pepper soup? Di mind wey you get no be here.|(NSC_2021, You are eating pepper soup this hot afternoon? You are a different breed.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
−
* [[food]]
+
* [[afternoonfood]]
−
====Antonym====
 
−
* [[morningfood]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: ''lunch''
+
* English: ''afternoon''

Latest revision as of 17:22, 13 February 2024

Naija

Etymology

  • From: English afternoon

Pronunciation

  • ɑ́ftùnûn


Noun

  • Time of day wey be sey sun dey shine well well.
  • Person say make you come see am for morning make e find way take help you. na afternoon we dey so, you still dey sleep  — (NSC_2021, Someone asked you to see them in the morning so they can find a way to help you. It's already afternoon and you are still sleeping.)
  • Dis hot afternoon na im you dey chop pepper soup? Di mind wey you get no be here.  — (NSC_2021, You are eating pepper soup this hot afternoon? You are a different breed.)

Related forms

Translation

  • English: afternoon