Difference between revisions of "backup"
(→Naija) |
|||
(9 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''backup'' | From: English ''backup'' | ||
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bákûp |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-backup.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>pcm-ng-backup.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | # Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |(He/She is a substitute player.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', I no carry di main one today. |(This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Some girls dey use sugardaddy dem do '''backup''' to deir young bobos. |(Some girls use old men as support to the young guys they date.)}} | |
− | + | # Ting or person wey dey support person. | |
− | + | #:* {{ux|dv| I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get '''backup'''. |(I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| You [[gats]] get '''backup''' for anyting wey you want do wey concern political matter.|(You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Im na player wey dem dey use as '''backup'''. |( | ||
− | #: {{ux|dv|Dis my laptop na '''backup''', | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 26: | Line 20: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''substitute'', ''back up'' ''fallback, alternative'' |
Latest revision as of 16:17, 14 February 2024
Naija
Etymology
From: English backup
Pronunciation
- bákûp
Noun
- Wetin person dey use when di one wey be di main one no dey.
- Im na player wey dem dey use as backup. — (He/She is a substitute player.)
- Dis my laptop na backup, I no carry di main one today. — (This laptop is my alternative in case the main one breaks down.)
- Some girls dey use sugardaddy dem do backup to deir young bobos. — (Some girls use old men as support to the young guys they date.)
- Ting or person wey dey support person.
- I talk am sey you for no fit dey talk like dat if you no get backup. — (I said it that if you didn't have any back-up, you won't talk like that.)
- You gats get backup for anyting wey you want do wey concern political matter. — (You should have a back-up if you want to do anything that concerns politics.)
Synonyms
Translations
- English: substitute, back up fallback, alternative